Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Whoisakin
Whoisakin
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akinola Emmanuel
Akinola Emmanuel
Composer
Oluwadurotimi Adetiloye
Oluwadurotimi Adetiloye
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatsbytimmy
Beatsbytimmy
Producer

Lyrics

Malosa, yemasa, yemoja That your vibe, I dey feel am die But I no fit love you (eh, listen to the beat man) I no fit hate you (listen to the beat man) I'm broken, I'm way too damaged Like, I'ma be honest with you, baby I'm way too damaged to be with you Made for the street, I can't help myself I'm way too broken Holy Lord save my soul (Lord, do save my soul from fire) Na only for the paper I dey concentrate For Kalakuta where the gyal dem dey I use my upper, never make mistake Japa for sapa from Obalende (japa) Dem duff my capper but can't walk in my J's Mama say, "My boy, no lose your way" A lotta things wey men dey do for fame Do, do, do, do, do That's why I no fit fall in love Jah, come save me from these temptations Make hard guy no go lose focus Make man no go sing love renditions Chai, make I no go lose guard am Plenty wey dey go Church of Satan If I lose myself, I no go lose my mind (oh) Wetin be lover? I just wanna give her, I wan dey panelbeater Olopa for bed, I wan dey cuff her papa Spread it like butter, ride her like okada Hmm-mm, Holy Father I dey beggi, I don't wanna enter fire I getti confessions make I no go suffer I'm a sinner, wash me with holy water Omo, no be me wey sabi pass Even get people wey sabi pass Burna No be say I holy but na God dey do am Everything I see, man I no fit cap am (oh) Na why I dey thank God say God no be man If dem be man dem for turn me to rat o I no go fit to drink water drop cup o That's why I no fit fall in love Jah, come save me from these temptations Make hard guy no go lose focus Make man no go sing love renditions Make I no go lose guard am Plenty wey dey go Church of Satan If I lose myself, I no go lose my mind 'Cause I'm way too damaged to be with you
Writer(s): Samuel Adetiloye, Boluwatife Akinola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out