Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Clickmd
Clickmd
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mordecai Essien
Mordecai Essien
Composer

Lyrics

Ah na oh yeah
It's your boy Click
Many say she run town in the morning
But she won dey come back in the evening
10 milli for the show make dey call me
I know she feeling tipsy for the money
Say We get one life no go jazz me
But she get one jeans and she dey laugh me
Anything you want I fit buy 2
Tell your **** say the money too bad oh
Na that thing wey dey make man craze oo oooh
Oh na oh yeah
Wey dey make a man craze oo ooh
Onetime oh nah
When you coming to my condo me no hide that
Cos the money never end she never like that
And dem government dem be killin, its real life
They be shooting and crazy thing inna the town
Ah na Ah na
Ah na Ah na
They be shooting and crazy things inna the town
Ah na Ah na
Ah na Ah na
They be shooting and crazy things inna the town
So many things hidden inna man country
Tell dem haters if I catch demma cry cry cry
Badman wake up in the morning say me run my race
So much flexing and chilling me i no dey look face
When you coming to my condo me no hide that
Cos the money never end she never like that
And dem government dem be killin, its real life
They be shooting and crazy thing inna the town
Ah na Ah na
Ah na Ah na
They be shooting and crazy things inna the town
Ah na Ah na
Ah na Ah na
They be shooting and crazy things inna the town
They be shooting and crazy things inna the town
They be shooting and crazy things inna the town
They be shooting and crazy things inna the town
Written by: Mordecai Essien
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...