Credits
PERFORMING ARTISTS
NATIVE Sound System
Performer
Demilade Akin-Alabi
Piano
COMPOSITION & LYRICS
Zainab Donli
Songwriter
Princewill Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Le Mav
Producer
Genio
Producer
Lyrics
Pressure
Yeah, you need to put more pressure
Asampete
Pressure
Yeah you need to put more pressure
Oya come osato
Make I give you promo
For inside my motto
You go dance awilo
Oya fuwon nigo
Rekpete like you don win lotto
Make I play your ludo
Shebi
Area kleen pass omo
I get e money oh baby
Say tell me wetin Dey worry you oh my baby
I go Dey buy am already
Say You no need to tell me, me I buy am already
I get e money oh baby
Say tell me wetin Dey worry you oh my baby
I go Dey buy am already
Say You no need to tell me, me I buy am already
Pressure
Yeah, you need to put more pressure
Asampete
Pressure
Yeah you need to put more pressure
I Dey for the party and the girls Dey call me honey
Scatter the place and make your sugar daddy call me mummy
Want to put more pressure on it
Omo which pressure be this
Original Naija girl
Original star girl
Alpha P
Lady D
Made the mello(w)
Melodies
Can't you see
Look at me
Im the one you want to be
Abi
Fine fine lady
Magical lady
You say you want to know my p
For pressure
Pressure me
Pressure me
Why you wanna pressure me ?
Make me scream
Make me scream
Baby can you make me scream ?
Written by: Princewill Emmanuel, Zainab Donli