album cover
AWAY
607,048
Afrobeats
AWAY was released on 30 March 2023 by Columbia as a part of the album Timeless
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:15 - 00:20
AWAY was discovered most frequently at around 15 seconds into the song during the past week
00:00
00:20
01:00
01:05
01:10
01:20
01:55
02:00
02:10
02:15
02:25
00:00
02:34

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Davido
Davido
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Davido
Davido
Songwriter
Shugavybz
Shugavybz
Songwriter
Magicsticks
Magicsticks
Songwriter
Roger Lino
Roger Lino
Songwriter
Pryme
Pryme
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Magicsticks
Magicsticks
Producer

Lyrics

[Intro]
Shekpe
Away o, I'm on my way o
Lati jaye o
Tune in to the king of sounds and blues
[Verse 1]
I know they want to see me fall, hmm
But I dey stand fit, stand no dey fall o, hmm
Wọn pe mi ọmọ baba olowo, hmm
If you don't know make you ask adugbo
Adugbo
[PreChorus]
Gbẹdu dey body
Have been doing this, e don tey o
Ibanujẹ o
Ko ma ṣe wa sọdọ wa
Whatever you do
Hope say you dey make the raba
I no get time for wahala
I dey Ibiza
[Chorus]
Away o
I'm on my way o
Lati jaye o
Lalẹ Friday o, (Ibiza)
Ṣe o mọ way o? I'm on my way o
Lati jaye o
Lalẹ Friday o
Ahn ahn
[Verse 2]
50/50 we go share am, I no like ojoro
E no get as you go do am, I go know your kọrọ
I getti ọpọlọ
Even when I ṣayo
Maa fẹsọ jaye
Ma da mi duro
Da mi duro
[PreChorus]
Gbẹdu dey body
Have been doing this, e don tey o
Ibanujẹ o
Ko ma se wa sọdọ wa
Whatever you do
Hope say you dey make the raba
I no get time for wahala
I dey Ibiza
[Chorus]
Away o
I'm on my way o
Lati jaye o
Lalẹ Friday o, (Ibiza)
Ṣe o mọ way o? I'm on my way o
Lati jaye o
Lalẹ Friday o (Ibiza)
Away o
I'm on my way o
Lati jaye o
Lalẹ Friday o, (Ibiza)
Ṣe o mọ way o? I'm on my way o
Lati jaye o
Lalẹ Friday o
[Outro]
50/50 we go share am, I no like ojoro
Tune in to the king of sounds and blues
Written by: Davido, Magicsticks, Pryme, Roger Lino, Shugavybz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...