Lyrics

If no, if no be you wey dey ginger my body Cool my body Sweet my body If no be you wey dey ginger my body Cool my body Sweet my body I cover you You dey do me like juju dey worry me (juju) You dey do me like juju dey worry me ahn I cover you Oh, you dey do me like juju dey worry me (juju) Oh, you dey do me like juju dey worry me ahn No go tell you tule jor (tule jor!) Jowo baby, jowo Do anything for you Say my love is sure Say make you go check your balance 'Cause I go dey send you allowance Steady, steady gan You know say the money long How much you wan chop o? Wey I no get o? You dey do me like juju dey worry me You dey do me like juju dey worry me Wetin dem wan talk o? You dey do me jazz o You dey do me like juju dey worry me You dey do me like juju dey worry me If no be you wey dey ginger my body Coolu my body Sweeti my body If no be you wey dey ginger my body Coolu my body Sweeti my body Yeah Say she want big smoke Who baby? you want me? Well you can get this G-wagon here for free 'Cause when these guys were switching sides like half time You one of the only people that were there for me No cap You worry when you don't hear from me I know that communication is rare for me I'm so tap To be honest when you whipping me the egusi like that You already know agaracha must come back Don't get lost in the illusion Baby sit down, stop jumping to conclusion You never had a top boy in your family like me So I understand the confusion We getting money, feeding my people no apology Every minute of the day, God is calling me I never sleep, oversabi dey worry me ah I cover you You dey do me like juju dey worry me (juju) You dey do me like juju dey worry me ahn (mama) I cover you Oh, you dey do me like juju dey worry me (juju) Oh, you dey do me like juju dey worry me ahn (You, you, you, you)
Writer(s): David Harris, Gabriella Wilson, India Amber Perkins Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out