Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Dond
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Donald ohaji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mixing planet
Mixing Engineer
Raphael great
Producer
Trilz beat
Producer
Lyrics
Yeah yeah yeah
We go dey okay
We go dey alright
Everything don burst ooo
Back in the days oo
Me and my niggas we dey hustle
Me and brothers I no forget then
Back in the days we don dey hustle
Early morning, we don burst out
We dey go find where we go blow blunt
Just to reason
But right now you go think say life easy
I say me I no go lie ooo
See my brothers dem dey ginger for the street ooo
Dem be the motivation,me I no go lie ooo dem be the motivation down to my story
I say me I no go lie ooo
See my brothers dem dey ginger for the street ooo
I Say me I no go lie ooo
Dem be the motivation down to my story
I say me I no go lie ooo
Dem dey ginger for the street no owo
All na the motivation ooo
Dem be the motivation down to my story
I say me I no go lie ooo
Dem dey ginger for the street no owo
All na the motivation ooo
Dem be the motivation down to my story
We go dey okay
Make you no dey look uche face
See this life wey you say you live only once
2seconds everything don burst
See the struggle, we dey struggle back in the day
Oluwa self no dey sleep for night
No dey look man face
Just dey wait baba God
See the hustle go pay yeyeye
Make you just keep on believing in jah oo
No be who dey front
Na him dey win race oo
You can't eat your cake and have it ooo
No put this life on rushing oo
Oh no we go dey okay
I say me I no go lie ooo
See my brothers dem dey ginger for the street ooo.
Dem be the motivation me I no go lie ooo
Dem be the motivation down to my story
I say me I no go lie ooo
See my brothers dem dey ginger for the street ooo
I say me I no go lie ooo
Dem be the motivation down to my story
I say me I no go lie ooo
Dem dey ginger for the street no owo
All na the motivation ooo
Dem be the motivation down to my story
I say me I no go lie ooo
Dem dey ginger for the street no owo
All na the motivation ooo
Dem be the motivation down to my story
We go dey okay
We go dey alright
We go dey okay
We go dey alright
Mixing point
2 seconds Everything don burst oo
Writer(s): Donald Ohaji
Lyrics powered by www.musixmatch.com