Lyrics

Inna the one wey dey knack am eh Ba ba bad boy Eh Halla mah name you know Cheer See, Omo for my country o Dem talk say the boy don dey Smoke Igbo Dem talk say the boy too dey hate iyo But me no get time for their story o I just wan flex, I just wan flex I just wan flex and enjoy life iyo Cus i know say one dey man go Kpai go And that's why oh God i dey beg iyo Protect my mother Protect my father Protect my brother and Protect my sister No peace for the man wey dey cause wahala Omo this people wanna burst my rara Protect my mother Protect my father Protect my brother and Protect my sister No peace for the man wey dey cause wahala Omo this people wanna burst my rara Say time no dey Say time no dey Say time no dey for their hate iyo Say God know say i no dey Smoke Igbo Just wanna live my life And run my race iyo Say time no dey Say time no dey Say time no dey for their hate iyo Say God know say i no dey Smoke Igbo Just wanna live my life And run my race iyo Say anywhere i go Dem wan follow me dey go, eh Anything i do Dem wan follow me dey do Anywhere i dey Dem wan follow me dey dey there I say Anywhere i go Dem wan follow me dey go, eh Anything i do Dem wan follow me dey do Anywhere i dey Dem wan follow me dey dey there Say Anytime dem come i go cast and bind Only God know wetin dey for my mind God know say the boy no dey smile And e be like say true true i cry Say we go pop two bottles of Champaign Two bottles of Eva Two bottles of Heaven Anybody wey e pain make e pain Dey go Protect my mother Protect my father Protect my brother and Protect my sister No peace for the man wey dey cause wahala Omo this people wanna burst my rara Protect my gees Protect my guys Protect my Hommies Protect my friends Protect my fans around the world (Halla mah name you know) Protect everybody wey dey show me love Protect everyone wey dey come my way Protect all the people wey dey support me Protect all the guys wey dey hear my song Iye Oh lord i dey beg iyo
Writer(s): Boyyblink Sco Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out