Lyrics

O Ms jailer The way you lock my heart be like say Oju kokoro dey your eyes E no fit Gree me just decide Weda stay I go stay Or run, I go run away Cos your place very far away Dey very far away Abeg o make you do me one favour Make you no come put me for labour gan Your loving naim I find come Lagos (Find come Lagos) Na the things wey dey burst brain Naim me I wan dey do (Wan dey do) Na your love wey dey make me dey want to mezebu o (Mezebu) I never see your kind of girl Shey you don jazz me Me I don cast Me I don kololo MeI don mad o Me I don jogodo Me I don kpra Me I don kololo Me I don mad o As u see can see girl me I no fit Dey on course Early momo me I Dey ur door If e go work me I no too sure But still, Me I dey for you Make u no come put me for labour gan Your loving naim I find come Lagos (Find come Lagos Na the things wey dey burst brain me I wan Dey do (Wan dey do) Na your love wey dey make me dey want to mezebu o (Mezebu) I never see your kind of girl Shey you don jazz me Me I don cast Me I don kololo MeI don mad o Me I don jogodo Me I don kpra Me I don kololo Me I don mad o
Writer(s): Imaekhai Richard Igebina Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out