Lyrics

The night still young, and shayo too much We suppose rub shoulder o - Vanessa! Tonight I go hold you down na, and I go do too much yeah Cos I'm getting drunk, Shalewa! It's 2 o'clock in the morning, shey your friends go come over? (L'eko!) Make we dance to the rhythm and jolly, yeah, baby so wa? Hennessy ti wo body, jeje, touch me all over Shey tonight we go rock till we tire And we can do it all over yeah I never know wetin girlie give me chop Wetin you start, girl you gotta keep it up And anything we do, omo shey you no go talk Na this kind life all man wan dey chop (Chop am!) E get as e dey do me for body, sweet me for my belle Totori my system, goosebumps for my body Come make we cheers to the freaking weekend, I got my henny and lime And all my men dem dey here, they always dey on time 2 o'clock in the morning, shey your friends go come over? (L'eko!) Make we dance to the rhythm and jolly, yeah, baby so wa? Hennessy ti wo body, jeje, touch me all over Shey tonight we go rock till we tire And we can do it all over yeah (L'eko!) It's 2 o'clock in the morning, shey your friends go come over? Make we dance to the rhythm and jolly, yeah, baby so wa? Hennessy ti wo body, jeje, touch me all over Shey tonight we go rock till we tire And we can do it all over yeah
Writer(s): Bright Azubuike, Emmanuel Boateng, Marvis Bill Iguodayela Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out