Listen to Yaji (feat. Slimcase & Brainee) by Yemi Alade

Yaji (feat. Slimcase & Brainee)

Yemi Alade

Afro-Beat

31,439 Shazams

Lyrics

Ghana girls go bum bum Shake ki ni shake your bum bum Liking your package feeling the package Making the boys go gon gon Aunty keji go down and bend down Like say you dey sweep ground oh yea yea Brother show that girl Hot like yaji!!! The money dey make dey gbe body!!! Girly hot like yaji!! The money dey make dey gbe body!!! Emi ni mama Africa nothing concern me All the way to a Australia all over America Gimi yaji All the girl dem bad big girls like cardi Shake shansi like O wo naija o gbo pork O wo southy o gbo wena O wo kenya matitimatati Bi won se gbo zanku lo se gbo shaku shaku O ti wo Egypt, US, UK Saysami gan ja ewo to ti le toast bread to fe toast Yemi Alade Ghana girls go bum bum Shake ki ni shake your bum bum Liking your package feeling the package Making the boys go gon gon Aunty keji go down and bend down Like say you dey sweep ground oh yea yea Brother show that girl Hot like yaji!!! The money dey make dey gbe body Girly hot like yaji!! The money dey make dey gbe body Challenge so fe dan mi wo bi ti STV malaria No be STD ki wa bi ti LCC to ba da funyin elo Pe EFCC Kaki no be leda Slimcase, Yemi, Brainee, gbogbo a kin se begger Oya wait is the matter I chop the money I chop the data send the money send the aza Chop the onions and chop the suya Monkey dey work baboo dey chop Monkey dey work baboo dey chop Ghana girls go bum bum Shake ki ni shake your bum bum Liking your package feeling the package Making the boys go gon gon Aunty keji go down and bend down Like say you dey sweep ground oh yea yea Brother show that girl Hot like yaji!!! The money dey make dey gbe body Girly hot like yaji The money dey make dey gbe body Girly hot like yaji The money dey make dey gbe body Girly hot like yaji The money dey make dey gbe body Yemi Alade Yemi liver oga wey outside na him boys dey loyal for se o ye eh If you no get money get sense ah wa si VIP ma bare fun igo beer If you no get money get sense Girly hot like yaji The money dey make dey gbe body
Writer(s): Daniel Shekwoyemi, Yemi Eberechi Alade, Oluwafemi Oke Eko, David Ifeanyichukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out