Lyrics

Yea yea Love me scatter yeah See ha I wanna boy wey go love me scatter No dey ting no dey wonder Gimme vibe it's a vibe I want a boy wey go love me scatter Wey no go knock wen he enter Boy wey go love me like water Pretty girl wey go love me pass his sister Want a boy wey go love me scatter Wey no carry come but he go enter Gimme brain make I mental yeah yeah I know you got the medicine scatter your house o Bobo ogologo something Keep it on the low no go loud am Bobo ogologo something High like a kite sitting nite nite Cloud nine on a replay Gimme gimme cup make I deejay Mister DJ sit down pon di mic oh Oya kai ogologo something Me wanna sit down pon di mic Oya kai ogologo something Say me wanna sit down pon di mic oh Oya kai ogologo something Sit down pon di mic Bobo Sit down pon di mic oh It's a vibe It's a vibe It's a vibe baby yea Tori olorun it's a vibe yea e e e It's a vibe ah yeah hmm mmm mm I never say come over he don dey run come Top of the class me no dey bottom Top up mi glass wit coca and rum ah eh Ti ti ti call me now wanna holla ah I Baby no time for the drama Nah don't wanna be your baby mama ah ah I Wanna boy wey go love me scatter Wey no carry come but he go enter It's a vibe it's a vibe Me wanna a boy wey go love me scatter Wey no carry come but he enter It's a vibe It's a vibe Sit down pon di mic bobo ogologo something Oya kai ogologo something bobo ogologo something Me wanna sit down pon di mic bobo ogologo something Oya kai ogologo something bobo ogologo something Said me wanna sit down pon di mic oh bobo ogologo something Oya kai ogologo something bobo ogologo something Sit down pon di mic bobo sit down pon di mic oh bobo ogologo something See me coming out wanna holla wanna holla Be be baby no time for the drama for the drama Nah I don't wanna be your baby mama baby mama ah ah a yea Sit down pon di mic bobo ogologo something Me wanna sit down pon di mic bobo ogologo something Me wanna sit down pon di mic oh bobo ogologo something Sit down pon di mic bobo sit down pon di mic oh It's a vibe It's a vibe Bobo ogologo something Yemi Alade oh Bobo ogologo something It's a vibe It's a vibe eh e e e Bobo ogologo something Is gift dem here Bobo ogologo something
Writer(s): Yemi Eberechi Alade, Ernest Ogaga Itiveh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out