Lyrics

(Oh-oh, ohh, eh-eh) Mm-mm, oh-oh, oh (Mm-mm, mm, mm) I am Balloranking ('Ranking, 'Ranking) In my head, I've been tryna put things together (I've been tryna put things together) Watch over mi steps, nitori aye kan l'owa (watch over mi steps, nitori aye kan l'owa) Everyday I reason way forward Like monthly, make I dey make billion (make I dey make billion) Dem sing along word for word Osha ti mo b'oshe nlo? Ask for Bode Thomas (Ask for Bode Thomas) Man no fit snooze Money put me for foot (money put me for foot, mm-mm) I've been looking up to You In anything I do, make I no lose (In anything I do, make I no lose, uh-uhh) Man ah bad man Man, I bad, no be today (I bad, no be today) Jah-Jah fight all the battles wey dey come my way 'Cause aye kan l'owa, mo ja Tequila (aye kan l'owa, Tequila) Pade mi for mi shoulders, as if I know you, Kodak Oh-oh Lord (oh Lord) Everyday I reason way forward (reason way forward) Monthly, make I dey make billion (monthly, make I dey make billion) (Make I dey make billion), make billion Osha ti mo b'oshe nlo? (B'oshe nlo) Dem sing along word for word (word for word) Ask for Bode Thomas (Ask for Bode Thomas, uh) For Bode Thomas, uh (uh-uh) Mm-mm, e be things (e be things) In any situa', I move my feet (I move my feet) Revelation to Genesis (Genesis) Before dem go dull my spirit, me, I burn cannabis (me, I burn cannabis) Shayo don kill my boredom (kill my boredom) Omo iyami, kosi show (kosi show) You know many dey foh don jon (many dey foh don jon) Boy trending, no promo (no promo) Sh'omo pe Olohun ju eda lo (ju eda lo) Oh-oh Lord (oh Lord) Everyday I reason way forward (reason way forward) Monthly, make I dey make billion (monthly, make I dey make billion) (Make I dey make billion), make billion Osha ti mo b'oshe nlo? (B'oshe nlo) Dem sing along word for word (word for word) Ask for Bode Thomas (Ask for Bode Thomas, uh) For Bode Thomas, uh (uh-uh) Shayo don kill my boredom (boredom)
Writer(s): Olamilekan Balogun, Elijah Olanite Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out