Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Simi
Simi
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Simisola Bolatito Ogunleye
Simisola Bolatito Ogunleye
Mixing Engineer

Lyrics

Oh no Oh no Where you dey since yesterday, eh-eh? I find you go Angelina place She say you dey with another babe I see say you don start again You carry one girl, I let it go (oh-oh-oh) You carry two girl, I say okay You wan dey carry am go, no be so I'm gonna have to let you go 'Cause I don't want another Angelina I remember you and Angelina Wetin my eye see with Angelina I no wan see am again, oh no I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no wan see am again, oh no Oh no (oh no) Oh no (oh no) Who be that wey dey call your phone? You think say me I no know o You save her number as Panel Beater Like, when I know say na Carolina (Carolina) You carry one girl, I let it go (oh-oh-oh) You carry two girl, I say okay You wan dey carry am go, no be so I'm gonna have to let you go 'Cause I don't want another Angelina I remember you and Angelina Wetin my eye see with Angelina I no wan see am again, oh no I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no wan see am again, oh no Oh no, no, no, no, no, no, no, no, no Can you hear me? Oh no, no oh, oh, no, no, no, no Eh-ah, if you say you want follow all the babes for the area (ah-ah) Make you follow them, I don't care (oh) No be me o you go kill o So, I really got to let you go 'Cause I don't want another Angelina I remember you and Angelina Wetin my eye see with Angelina I no wan see am again, oh no I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no wan see am again Na your fault o, why you mess around (Angelina) I don't know how you let me down (Angelina) Oya, carry your wahala go oh (Angelina) I no wan see am again I don try, no be small thing o (Angelina) Angelina, you can have him o (Angelina) Wetin you do me with Angelina I no wan see am again, oh no Oh no Oh no
Writer(s): Ifiok Monday Effanga, Simisola Bolatito Ogunleye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out