Lyrics

Ugh-ugh, ugh Mm E don dey work, e don dey work (Niphkeys, Niphkeys) I'm done testing microphone I dey on move, no more delay Na who go ginger person for here? One man, one head, ayy Wetin dem say? Wetin you hear? (Wetin dem say? Wetin you hear?) You go see real life, ayy I call my paddie person for phone (yee) Two injure, four dead, ye On the low We dey pack plenty money, on the low Nobody wey never break the law Who still dey bill person? Who still dey bill person? (Who still dey bill person? Who still dey bill person?) Na Buhari get naira, not this naira, blue naira (na Buhari get naira, not this naira, blue naira) High rate, ogba Kuwait, no be mistake oh (high rate, ogba Kuwait, no be mistake oh) Zagadat High tension, mildest touch You dey wan thank me, girl, don't mention Na for your confession (na your confe') Make I know your direction If you wan sit straight or you wan lie down Wan turn around or you wan jump on (jump and pass) Na for your confession (na your confe') Make I know your direction We dey pack big bags on a low (go-go) We never dey stand chitchat, we dey go Person wey dey like big yansh wey dey owe, mtcheew On a low, you never go know If he no fit buy big brown lavoroom Money, we go count this one, no be joke Person wey dey do too much no go blow On a low, you never go know On the low We dey pack plenty money, on the low Nobody wey never break the law Who still dey bill person? Who still dey bill person? (Who still dey bill person? Who still dey bill person?) Na Buhari get naira, not this naira, blue naira (na Buhari get naira, not this naira, blue naira) High rate, ogba Kuwait, no be mistake oh (high rate, ogba Kuwait, no be mistake oh) (Sunshine, Sunshine)
Writer(s): T.i Blaze Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out