Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

I Dey stay awake
Make I see maye
Wey go change all my story
Make available choke
Make he carry Hm hmm
Ha Fuck who Dey beaf me
Ha fuck who Dey beaf me
Mio bowo niLee
Ni mo fi bota bota
Iya o gbudo
Je omo okunrin meta
Tori awa mefaaaa
He no clear we still
Dey rough am
No listen Watin
Them Dey talk
When I Dey grind
For my money
When I Dey hustle
For my money
I no Dey keep it slowly
I no Dey happy at all
When I take some molly
And them tell me
Say rilex keep it slowly
Just keep on working hmm
Surely one day bad boy go make it
Hmmm tell rilex make
He pass me the ganja
Badman wan trip Colorado
Bata Gucci Lori Prado
Shebi na all day we Dey grind oo
Ibun le wa Lori mi Kin
So fun ee mowa okay
Eeyyee to da pe lon fo loke
You own scope can
Not deceive me am not that okay
I Dey pray make the money long
And I no Dey pray
Ki emi mi (Life) no short
So many things wey mama talk
So many ****
Don be bye gone hun hun
One kind maye wey
Go burst my brain ha
And this king feeling go
Fit make man craze ha
And if na wire make
I chop am for once abeg m
Me I no go cast
This update I swear
Shey I fit to see cold Fanta
Make I cool my head
Ororo e Dey my head
Four four tire for leg hmm
Ha big big boys on deck
Tawa ni eni Tio de shey ri ?
Tio de shey ri oo
Tio Dey shey ri
Tani eni Tio de
Shey ri han Han han
Ko si eni Tio dey shey ri
Tio Dey shey ri
Ko si eni Tio Dey shey ri
Even anty sheri
Dey stay awake make I see maye
Wey go change all my story
Make available choke
Make he carry Hm hmm
Ha Fuck who Dey beaf me
Ha fuck who Dey beaf me
Mio bowo niLee ni mo fi bota bota
Iya o gbudo je omo okunrin meta
Tori awa mefaaaa
He no clear we still
Dey rough am
No listen Watin them Dey talk
When I Dey grind for my money
When I Dey hustle for my Money
I no Dey keep it slowly
I no Dey happy at all
When I take some molly
And them tell me
Say rilex keep it slowly
Just keep on working hmm
Surely one day bad boy go make it
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...