Lyrics

Yan me, yan me Basket Doctor Many things they sub wey they burst my brain Me I know they hear anything them say Steady in my zone every night and day If you no give money I go contemplate Contemplate, I dey run my race If your kele it calling me, I'm on my way Me I know fit say no to paper Steady chaser, game changer oh If you don notice, I don notice am Me I don't notice am, say they want ball me They want ball me now But me I no be goal keeper On my ten toes oh Me I no fit shout Nobody holy noo Me I no fit say no to paper Steady chaser, game changer oo Oh oh, oh oh oh oh, oh oh oh Oh oh, oh oh oh oh, oh oh oh What's pun that skin? Forever thing, you know my tea, we dey run that thing Me a run the streets dan ka gan thing I no complain like a gunman thing On toper dem man I fly like man ar helicopter Mind my business That's how the soldier Drop another big sound louder than dem gunga Gyal dem a bounce to me beat Yeme, (yeme) Yeme, (yeme) O jus o runku yeme Mati, (mati) Mati, (mati) Kyo kyo turku yanti uh If you don notice, I don notice am Me I don't notice am, say they wan ball me They wan ball me now But me I no be goal keeper On my ten toes o Me I no fit shout Nobody holy noo Me I no fit say no to paper Steady chaser, game changer oh Oh oh, oh oh oh oh, oh oh oh Oh oh, oh oh oh oh, oh oh oh Oh oh, oh oh oh oh, oh oh oh Oh oh, oh oh oh oh, oh oh oh
Writer(s): Abimbola Oladokun, Bright Okpocha, Charles Nii Armah Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out