Lyrics

(Yo X) (If no be God oh, uh-nuh, no) (Say, if no be God oh) (Ki') (Little) Many many things don sup, wey my mouth no fit talk For my eye sef, water don drop N- backstabbing, calling it love Some come dey play me like I be toy Dey no dey do anything dem talk So, no go blame me, no be my fault Yeah-yeah, yeah Say, if no be God oh I for don enter things wey go koba me If e no be God oh I for dey trenches without no money If e no be God oh Dem for dey enjoy the things wey dey meant for me If e no be God oh Woah-woah, whoa, yeah (if e no be God) Thunder fire whoever dey spoil name (Ki', Kill Dem) High tension, kolomental When I enter Give them what they don't expect Right and left to the center Thunder fire whoever dey spoil name High tension, kolomental When I enter Give them what they don't expect Right and left to the center When I remember wetin they planned for me, awalamo They want to kpayin the boy But, omo ologo, gbera tan oh, na-na-na 'Cause my mama call me say "Na one day you go blow, jejely cut your coat" So, I dey my day I follow who know the road, na-na-na Say, if no be God oh I for don enter things wey go koba me If e no be God oh I for dey trenches without no money If e no be God oh Dem for dey enjoy the things wey dey meant for me If e no be God oh Woah-woah, whoa, yeah (if e no be God) Say, if no be God oh I for don enter things wey go koba me If e no be God oh I for dey trenches without no money If e no be God oh Dem for dey enjoy the things wey dey meant for me If e no be God oh Woah-woah, whoa, yeah (if e no be God) (Thunder fire whoever dey spoil name) (High tension, kolomental) (When I enter) (Give them what they don't expect) (Right and left to the center) right and left to the center (Thunder fire whoever dey spoil name) thunder fire whoever dey spoil name (High tension, kolomental) high tension, kolomental (When I enter) when I enter (Give them what they don't expect) give them what they don't expect (Right and left to the center) right and left to the center (Kill Dem, Kill Dem)
Writer(s): Producer X, Michael Awele, Agada Obotu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out