Lyrics

They said it's impossicant Them say room no dey I made a floor vacant I be mathematician with the formula Now my maths teacher don dey call me now hmm hmm hmm hmm cause I'm extravagant All the big batty girls dem dey find me now Chidera, Ronke and Amina Sex game so sick it's terminal Hmmm one time make I yarn who be this West side but my origin is the east Pian pian pian dem dey shoot dem dey miss I no be Jesus but you got to believe I dey do like police One wrong move Shoot your body Your babe go dey cry for you she call on me I go carry your babe to your room give her d like Che Che Che Che Che Che Che Che Che Che Che Che You see I did the waka with leg Never woulda thought I'd be cruising in a benz Celebrity friends they be coming to my end Powerbike moves I dey turn I dey bend Your kele don dey show me pant o Trust me men me I don't mind o I be sinner man wey dey read Bible Now sister Kemi don dey show me pant o Cause she sabi who I be West side but my origin is the east Pian pian pian dem dey shoot dem dey miss I no be Jesus but you got to believe I dey do like police One wrong move (I go) Shoot your body Down down down she dey go for my d And there come a time I would do her thing like Che Che Che Che Che Che Che Che Che Che Che Che
Writer(s): Orlando Oparaugo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out