Lyrics

Protecting my peace outchea All I really want money can get Put me in the front like Health Prefect This na easy something This na easy something I just wan Cruise my friends Make my mama feel like all is well Gimme motivation I'm depressed This na easy something This na easy something So you see No be love i go chop No be love I go take dey flex So you see No be love i go chop No be love I go take dey flex Yeah yeah Lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo Gimme money gimme money Na money I dey find Na money I dey find Lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo Gimme money gimme money Na money I dey find Na money I Dey find I say na money I dey find find If you get tree for your house Wey Dey bring money Me I need to climb am Dem say money is not everything But dem get money Me I no want take chances E get many things, many things I go like do Make the money just enter enter So you see No be love i go chop No be love I go take dey flex So you see No be love i go chop No be love I go take dey flex Yeah Yeah I'm lost I don't need a clue Put me in a better mood Tell me what you cannot do Tell me what you cannot do I'm lost I don't need a clue Put me in a better mood Show me what you cannot do Yeah yeah ehhh Lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo Gimme money gimme money Na money I dey find Na money I dey find Lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo Gimme money gimme money Na money I dey find Na money I Dey find (Lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo) (Lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out