Lyrics

I live my life No time for competi Spyro I focus on my life, no to deceit You chop your beef, I chop my biscuits I only spare my raba for my Gees For my Gees O gbe ni ma lo wa, I come in peace I ball on steady, look at my receipts Eni ke ni to ba be a je beating As you una no dey tire for my peace Every where steady congratulations Mo ti foor, mo ti lo, na graduation Yeeba Where Dem dey when no accomodation Before dem tell me leave this occupation Dem say Right now I dey live my life with caution If no be money cancel that discussion When I show is plenty celebration My guy dey pack am plenty Put am on rotation
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out