Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Vocals
Bella Shmurda
Bella Shmurda
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
enta
enta
Producer

Lyrics

Mm-ah, ah (En'-En'-En) Oh no-no, no (En'-En'-En'-Enta) Mm-ah-mm, uh (Chop alone) (Alone, alo-o-ne, alone) (Oh-uh, ah-yeah, oh-uh) Uh-uh, uh, oh-ah, uh Nobody send your papa, send your mama T'oba kan e, rora g'apa oh B'oba kan iwaju, ma ta Bo'kan eyin, ma ta Last last, na your matter oh But, when e red oh, my friend oh Na so nothing don dey the rest oh Make you no later find wetin rent, any rent oh Shebi na who get, no dey chop alone Alone, alo-o-ne, alone Oh-uh, ah-yeah, oh-uh (ah-yeah) Na who get enough wey dey get glow (get glow) E choke (e choke) E be scope (oh-oh) My brother, no be so My brother, no be so oh-ohh Owo epo l'araye nla Omo, moti trabaye Gimme visa, make I run away I no fit to come again I don tire to dey suffer again I'm omo Otedola, with Fashola Moti f'okee sh'ola I'm getting dollar, Rolling Dollar, eyan Ejishola Little little liquor, never pain you like ah Pinpop, ah I see you on TikTok, you shake your yansh, it's like ah ting zong Come and take my pains away Run away, make me fly away I no go fit come again, con suffer and dey cry again Shebi na who get, no dey chop alone Alone, alo-o-ne, alone Oh-uh, ah-yeah, oh-uh (ah-yeah) Na who get enough wey dey get glow (get glow) E choke (yeah-ayy, yeah) E be scope My brother, no be so My brother, no be so oh-ohh Owo epo l'araye nla Shebi na who get, no dey chop alone Alone, alo-o-ne, alone Oh-uh, ah-yeah, oh-uh (En'-En'-En) Na who get enough wey dey get glow (get glow) E choke (yeah-ayy, yeah) E be scope My brother, no be so My brother, no be so oh-ohh Owo epo l'araye nla
Writer(s): Akinbiyi Ahmed, Olanrewaju Adeyemi, Timileyin Akintunde Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out