Lyrics

Sho mo mi If I show you Wetin Deh my aza Omo o ma gbe to mi Be like sunami Any party weh we enter We Deh spray the money see flooding Elo ni Woo bawa Plenty money full my pocket But I no Deh gara Because I Deh give you chance No mean say you be father I must say o Call all your girls to come to party How many drinks I go pop till you know me Girl weh you wife evey night she Deh call me All of your guys Don confirm my doings I no Dey cap Shey na money wey you want Mmm owwa Btc nko owwa Dangote money owwa Tinubu funds Owaa mmmm owaa Mmm owwa Btc nko owwa Dangote money owwa Tinubu funds Owaa mmmm owaa Don Pablo ni moje Mike Adenuga otedola nor reach my level No be bragging leave that one for now Fimile kemi jaiye mi Trust fund na the way Ka jaiye foreign l'ozumba mbadiwe Toba fe rowo I go show you the way I be big boy ma Fara we Mo ra'ile mo ra moto molowo lowo Mo ni properties Kaka kiri nor be play Para gidi gan ni No be shere E fimile kin jaiye mi E ma dami duro Trust fund Ibe ni moti rowo mi ti mo kojo ti mo fin se big boy Ele like South fund K'eni body ma bere lowo mi Kilode ti mo fi'n jaiye bayi Won le dami duro Let them know Call me Mufasa I been king for the hood I Paid my dues I no give them scope Owo wa leko o Omo na you no get am Aye ole Kon ma le son mo If you get money e Deh ginger man If any body bere Bi mo se saye mi o Se na trust funds I dey spend on a regular Mmm owwa Btc nko owwa Dangote money owwa Tinubu funds Owaa mmmm owaa Mmm owwa Btc nko owwa Dangote money owwa Tinubu funds Owaa mmmm owaa Btc nko owwa Dangote money owwa Tinubu funds Owaa mmmm owaa Btc nko owwa Dangote money owwa Tinubu funds Owaa mmmm owaa
Writer(s): Ogunnoiki Gafar, Terry Alexandar Ejeh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out