Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Datboi Smee
Datboi Smee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
OGHENEOVO PIUS OHWOFASA
OGHENEOVO PIUS OHWOFASA
Songwriter

Lyrics

Eh
Boi smee
Last year nor be so I be
If nor be GOD tell me who I for be
From nothing to something
From grass to grace
Alhamdulillah we give praises again
Dem nor believe in me
The same boy wey dem avoid for street
Now moving around Dey travel overseas
Eh le le
E sure for you
Nor mean say e nor go sure for me
Parkerlee from the ghetto
I say make dem clear road for me
Ehh
Ehh
Make dem clear road for me
Eh eh
Make dem clear road for me
If I nor make am
Wetin I gain ?
If you nor make am
Wetin you gain eh?
Cause I nor wan shalaye
I just one Dey my lane eh
If I nor make am wetin i gain
Bring my loud
I puff am once
Haters say na twice
Na why I try Matt my guard
Na only jah nai him Dey my side
Bitcoin recieve nor be chise
Alaye come many pass e client
Eh le le
Eh ye
Eh ye
The street na game na who first win nai go smile again
You wey nor win today
Tomorrow fit be your turn
It’s another time to try again eh le
I don’t even mind my haters
Put me on call when you talking about the papers
Ye
Eh ye
Eh ye
Eh ye
If I nor make am
Wetin I gain eh le le
If you nor make am
Wetin u gain
Cause I nor wan shalaye
I just one Dey my lane oo
If I nor make am wetin I gain
Dem go start to hate wey dem don see too much congratulations
Jubilations
U Dey hate on who GOD don bless
Abi u want to fall for elevator
I nor get beef with nobody
If u get business call on me
If u get problem put am for WhatsApp status
24 hours e don go Otilo is gone
I nor Dey pray for any man downfall
So wetin u Dey talk
Abolo nor get business with comb
I dey chase my dream me I must to blow (confirm)
Eh eh
Eh eh
Eh eh
No evidence if u nor get the funds
Ele le
If I nor make am
Wetin I gain eh le le
If you nor make am
Wetin u gain
Cause I nor wan shalaye
I just one Dey my lane oo
If I nor make am wetin I gain
Written by: OGHENEOVO PIUS OHWOFASA
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...