Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shuga
Shuga
Performer
shaacolet
shaacolet
Performer
COMPOSITION & LYRICS
shaacolet
shaacolet
Songwriter

Lyrics

Ooh yeah
Shaa
Shaacolet
Girl I know you coming for the paper
Coming for the paper
Coming for the paper
Coming for my paper girl
Girl I know you coming for they paper
Coming for the paper
Coming for me paper
Coming for they paper girl
African girl give me your waists o
The way you Wayne I no fit let go
Give me that thing make I taste o
That your body that your body
Naija girl na so the thing go
Give it to me make I take o
Jofumi mamacita na na na na na yeeeaaa
Amaka go down low
She no fit help am
Folake chop am go
She no fit help am
Girl am feeling your way
Me no go use you play
Girl am feeling your way Angelina
Girl I know you coming for the paper
Coming for the paper
Coming for the paper
Coming for my paper girl
Girl I know you coming for they paper
Coming for the paper
Coming for me paper
Coming for dey paper girl
Girl Wayne pon the raba
Me I be dem girls shuga
Girl Wayne pon the raba
Shawty wanna colonize me
Girly just Dey advertise it
Me I wanna to patronize it
Oooh yeah
Your body just dey energize me
Girl me no minimize it
Na only go understand it
My feeling ….
Amaka go down low
She no fit help am
Folake chop am go
She no fit help am
Girl I know you coming for the paper
Coming for the paper
Coming for my paper
Coming for my paper girl
Girl I know you coming for they paper
Coming for the paper
Coming for me paper
Coming for they paper girl
Written by: shaacolet
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...