Lyrics

(Wo wo) (Too many things I dey think wo wo) (I never talk anything wo wo) (Hmmm on God) (This life e sweet but e fit wo wo) (Man only fit to depend on God) I say Wo wo Too many things I dey think wo wo I never talk anything wo wo Dem don dey do shakiti bobo Hmmm on God This life e sweet but e fit wo wo I pray to God make my blessings fall Tell the kele do proper Get the money, live soft life, ah ah Say they want to link for vibes On my neck it's ice water, ah ah After the club last night, ah Wake up with hangover, ah Two Kele for my side, ah ah Wey I no fit recognize Worry me Omo make nothing worry me Jah don cover me So they cannot see me Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition They hating on my ambition I'm a sweet sensation Girls won komije raw Wo wo Too many things I dey think wo wo I never talk anything wo wo Dem don dey do shakiti bobo Hmmm on God This life e sweet but e fit wo wo I pray to God make my blessings fall They hating on my ambition Girls love me 'cause I am too sure I know she's naughty by nature I love her 'cause I'm on mixture So issa different vibration Omoge po Bebe n lo I no dey take them too serious (mmhmm) She say she love my new lifestyle Thank God say she no know me before Back when things wo wo Too many things I dey think wo wo I never talk anything wo wo Dem don dey do shakiti bobo Hmmm on God This life e sweet but e fit wo wo I pray to God make my blessings fall Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition They hating on my ambition I'm a sweet sensation Girls wan finish me raw
Writer(s): Oluwadamilola Aminu, Kevin Gbaguidi, Lionel Obam Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out