Credits
PERFORMING ARTISTS
Dollar Chase
Performer
COMPOSITION & LYRICS
ISAIAH PEMISIRE IPENKO
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jolypak
Producer
Lyrics
[Intro]
Da-da de da, da-da de eh
Hmm, yo yo yo
[Chorus]
I gat family to feed not the street to impress, wah wah wah wah wah wah
E dey do me one kind like say make I vex
People don dey wonder ṣe mi o mọ-ọn ṣe mọ ni, no update from me
They say my battery don dey run down, eh
They lose hope on me
Tori owo mo ṣe sa nle o, I'm not too young to dey make mullar
Depression pọ mo dẹ n gbadura
Anyhow e be make I make mullar, ah ah
[Verse 1]
I don dey go insane
Plenty mullar ma lo le jẹ kori mi pe
Ṣe conductor l'Obalende
Anyhow wey e be ani kowo ti pe, eh
I don dey smoke everyday why my time dey delay?
I dey grind make another man no run my race, oh no
Me I no dey miscalculate
Dollar Chase gan-an gan-an
[Verse 2]
I gat zero worries about you
Ti n ba ri ti ẹ ro ọmọ ọpẹ ki n di Q
Na money I dey find, wetin I go do to make this fingers rhyme (Chase gan-an gan-an)
On a Sabbath day when sapa come na God I go sa pade eh
I don dey dine with the devil
Don't even care maybe I will make it in heaven
Make I no die ye eh, while I dey try
In the process of finding this money
Make my friends no fulfill my promise to mummy, ih
[Verse 3]
All this struggle no be for me o
Steady grinding double money o
Jehovah make it easy for me o
All this struggle no be for me o
[Chorus]
I gat family to feed not the street to impress, wah wah wah wah wah wah
E dey do me one kind like say make I vex
People don dey wonder ṣe mi o mọ-ọn ṣe mọ ni, no update from me
They say my battery don dey run down, eh
They lose hope on me
Tori owo mo ṣe sa nle o, I'm not too young to dey make mullar
Depression pọ mo dẹ n gbadura
Anyhow e be make I make mullar, ah ah
[Verse 4]
All this struggle no be for me o
Steady grinding double money o
Jehovah make it easy for me o
All this struggle no be for me o
Written by: ISAIAH PEMISIRE IPENKO