Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ajé (The Realest)
Ajé (The Realest)
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akhigbe Osegie
Akhigbe Osegie
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Energyboiy
Energyboiy
Mixing Engineer
KC
KC
Producer

Lyrics

[Verse 1]
My everyday life
The lifestyle like we getting paper
From lighthouse to Eric Kayser
In the night time, out with guys, parties and vibes
Where the girlies shake yansh
And I'm in bed as I'm getting breakfast
My girl dey tell me say she getting facials
Account balance tell me 8,500, very fake life
[PreChorus]
If na billing, you can have your way
Same clothes lati Saturday
I gat so many issues
Trust me, I gat so many issues
If na ritual, padi ma lọ ṣe
God forbid say you land for grave
I gat so many people
Who gat so many issues
[Chorus]
Girls on boiz
Family on boiz
Boiz on God oh oh eh
Boiz on God oh no no no
Landlord on boiz
Ọlọpaa on boiz
Boiz on God oh oh eh
Boiz on God oh no no no
[Verse 2]
Awọn to lọ lana wọn pada mọ
Lori fast lane mo mokada lo
The ones wey no follow no wan tag along
To make money na by fire na by force
Cause of money, kele follow Obasanjo
But we no fit talk, so much back and forth
Pressure ti wa but no call Kanayo
No come dey call my phone
[PreChorus]
If na billing, you can have your way
I don try follow Fayose
I gat so many issues
You sef, you gat so many issues
If na ritual, padi ma lọ ṣe
On your knees and you ask for grace
I gat so many people
Who gat so many issues
[Chorus]
Girls on boiz
Family on boiz
Boiz on God oh oh eh
Boiz on God oh no no no
Landlord on boiz
Ọlọpaa on boiz
Boiz on God oh oh eh
Boiz on God oh no no no
[Outro]
On boiz
On boiz
Boiz on God oh oh eh
Boiz on God oh no no no
On boiz
On boiz
Written by: Akhigbe Osegie
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...