Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Legendary Suni
Legendary Suni
Performer
Magnito
Magnito
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sunny Eke
Sunny Eke
Composer
Muhammed Usman Adamu
Muhammed Usman Adamu
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
DSMART
DSMART
Producer

Lyrics

Intro chant
HOOK
Bad man
Bad man stepping up inna the place
Bad man
Bad man with a likkle bit ah grace
Bad man
They want e headi on a roll
They want him to go
Bad man
Bad man stepping up inna the place
Bad man
Bad man with a likkle bit ah grace
Bad man
They want e headi on a roll
They want him to go
Bad man
VERSE 1
Who be the man wey dey want to calculate
Dem ah drink ten litre before you feel the weight
When i and i be the man on fire
Bad man no fit to go
Take all the fame
Take all the money
Now patch it up with a likkle bit ah honey
I swear nobody goes any crazy motherfucker
I swear nobody goes nobody goes o
No bad man canna be an ass licker
Inna the world every city every corner know
He know the flower need the dirt pon the ground
He call the dark so the light fit to shine
Ohhhhhhhh
I and I be the man on fire
VERSR 2
Haba dodo waddup
Badman
If you touch my people
You go know say I be bad man
Gbomo gbomo no be the same thing with bad man
I no fit see nicki Minaj con go begin dey grab man
You dey takey kunu kunu no be likey chapman
(Hausa Chant)
I be person wey dey respect elder
And na harmattan be my best weather
I’m too fly that’s why i dey dey stretch feather
If you look me and them you go know say
I dress better freshout badman
HOOK
Bad man stepping up inna the place
Bad man
Bad man with a likkle bit ah grace
Bad man
They want e headi on a roll
They want him to go
Badman
Bad man stepping up inna the place
Bad man
Bad man with a likkle bit ah grace
Bad man
They want e headi on a roll
They want him to go
VERSE 3
He know the truth
He no be Judas
He no fit betray any brother any sister no
He being a man for a long time
You need to know cos everybody knows
He gives to Ceaser what is to Ceaser
Fills the cup to never run dry
He pray to Jah for redemption
And in the end they want him to go
Oooohhhhhhh
I and I be the man on fire
Outro chant.
Written by: Muhammed Usman Adamu, Sunny Eke
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...