Credits
PERFORMING ARTISTS
Devoskily
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ade David Otin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Devoskily
Producer
Lyrics
Dii dii daadaa eh eh devoskily vibeboi
This life nah war
at thesame time
nah yolo
ori wa ni won je lenu
Awon Nibo
to make ham
selfnah force
nah by lucky
I work hard
my ass off
Stay discipline oh
be patient Ma lo ju
so many shit man Dey face on the lowkey ah ah
ko si eni maa gberu Mih dori
nah my cross
nah my palaba
oh jah jahova
oh nah u be my savior oh yeah
baba joo sign so
oro mi o
ma jeki oju tii mio
As I dey grind everyday
Make I dey see my pay
Boys dey game leko akete
Orile down to agege
Grinding all night seeing many shege
Buh anyhow e be kehmi sama get paid
Boys dey game leko akete
Orile down to agege
Grinding all night seeing many shege
Buh anyhow e be kehmi sama get paid
Ah ah, oh ah ah
Gbani lowo ota tonso wa
Ah ah, oh ah ah
Gbani lowo ota tonso wa
Appreciate whatchu got and pray for more Banuso mase beyanso
If dem know how e be, dem fit cut you off
Pray to jah make the blessing long
Elijah!
Take the pains away
Turn my pains to gain
Tori mofe jaiye go maley
Elijah!
Take the pains away
Turn my pains to gain
Tori mofe jaiye go maley
Written by: Ade David Otin