Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Boy Muller
Boy Muller
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abolaji Sherif
Abolaji Sherif
Lyrics
Amiola Paul
Amiola Paul
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Afriika
Afriika
Producer

Lyrics

ARISE O COMPATRIOT
MY COUNTRY !!!
THE PRICE OF NEPA BILL DEY SHOCK ME
ARISE O COMPATRIOT
MY COUNTRY !!!
THE PRICE OF NEPA BILL DEY SHOCK ME
I don dey hear e go better since I dey nursery 2
You fit dey hustle for naija
make you no fit afford stew
I heard the price of HUNGRY MAN
omo I BELLE FULL
I heard the price of BARBECUE
omo I left the QUEUE
The price of keyholder
na e wey make me lockup
Them tell me the price of loud
I tell them make dem shut up
I saw the price of rice
Moya tete rise up
Only omo baba olowo na e go fit stand strong
ARISE O COMPATRIOT
MY COUNTRY !!!
THE PRICE OF NEPA BILL DEY SHOCK ME
ARISE O COMPATRIOT
MY COUNTRY !!!
THE PRICE OF NEPA BILL DEY SHOCK ME
The matter long pass osimhen
For naija your eyes go see nwen
When e reach my turn to kole mole
Dangote go see ment (cement)
Robanna atina
A o le be happy mo
Apo ewa sack kan
E no dey last long again
The price of keyholder
na e wey make me lockup
Them tell me the price of loud
I tell them make dem shut up
I saw the price of rice
Moya tete rise up
Only omo baba olowo na e go fit stand strong
ARISE O COMPATRIOT
MY COUNTRY !!!
THE PRICE OF NEPA BILL DEY SHOCK ME
ARISE O COMPATRIOT
MY COUNTRY !!!
THE PRICE OF NEPA BILL DEY SHOCK ME
Written by: Abolaji Sherif Olasukanmi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...