Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tomide Joseph
Tomide Joseph
Vocals
Samuel Ogaba
Samuel Ogaba
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tomide Joseph
Tomide Joseph
Songwriter
Samuel Ogaba
Samuel Ogaba
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Danny Drey
Danny Drey
Producer
David Acekeyz
David Acekeyz
Co-Producer

Lyrics

[Intro]
Yawa dey o
[Verse 1]
The thing wey I see
Na the thing I want to talk ooh eh
People dem dey suffer
My people just dey suffer
They are bleeding on the street
Plenty plenty suffer
Suffer no dey finish
As I comot
For my domot
Make I tell you wetin I see
[PreChorus]
One man shoot
Another man kpai
A brother man killing a brother man why
We stand together
We rise together
But when we decide to fight each other
We fall yakata
Everything scatter
Yawa don enter the matter
[Chorus]
Yawa dey ooh
Yawa dey oh oh oh oh oh
Yawa dey ooooohhhhh
Yawa dey oohhh
Yawa dey o
[Verse 2]
E don tey wey we dey pray say e go better
If dem no kpai us today we go live to see another
Country suppose dey bubble but we fight to leave the border
Everybody eye dey chook but everybody wan be baller
Naija is truly blessed really nobody dey drag am
But oga at the top dey sell us out pocket the raba
Wan dey turn our head dem wan to turn to our barber
Be like say be like say dem wan go sell us for Alaba
Giant of africa with a touch of daddy issues
To wipe tears from the land we don't have that many tissues
So fighting ourselves, don't let the enemy deceive you
'Cuz dem fit fuck you up like police man wey really mean you
Sapa dey para but you wan ball like Davido
Now ya doing evil just to go and make some of the dough
Yawa really dey and when e wan to burst you no go know
I know say you don dey vex my brother a'chonu no
[PreChorus]
Tell you say one man shoot
Another man kpai
A brother man killing a brother man why
We stand together
We rise together
But when we decide to fight each other
We fall yakata everything scatter
Yawa don enter the matter ooh
[Chorus]
Yawa dey ooh
Yawa dey oh oh oh oh oh
Yawa dey ooooohhhhh
Yawa dey oohhh
[Verse 3]
I only pray that things will get better eh
I feel the pain slowly taking over
I cannot fit to shout again oh oh oh
Wetin man dey see
Na him e go talk
[Chorus]
Yawa dey oh oh oh oh oh
Yawa dey oh oh oh oh oh oh
Yawa dey ooooohhhhh
Yawa dey oohhh
Ehheii
Written by: Samuel Ogaba, Tomide Joseph
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...