Credits

PERFORMING ARTISTS
Chukwuemeka Anyanwu
Chukwuemeka Anyanwu
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chukwuemeka Anyanwu
Chukwuemeka Anyanwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Zikay
Zikay
Producer

Lyrics

Sometimes life go hard, so I gotta roll one just to ease the pressure
Na you no sabi hooow many people wey Igbooo don save depression real life
If u no dey smoke, u can never know
U can't understand that feeling
I Neva see anybody wey dem say na Igbooo kill am
Why it's illegal I just don't get it
I just don't get it, why they criminalise that shit
If anybody see presido help me tell am Baba legalise that shit
Legalise that shit
Baba legalise that shit
Na Cana dey give man joy oh lord
Anytime when I be feeling like I dey low weed got me bouncing in the lord
I no dey shy when I'm with you
You're my bestie you're my jigga
And there's nothing that can take your place in me
Na only one life wey I get and I really wanna live my life
Live my life awwwwwww yea
I wan dey smoke, smoke Igbo
Yeaaah I just wanna be high
Na only one life wey I get and I really wanna live my life
Live my life awwwwwww yea
I wan dey smoke smoke Igbo
I no dey see anybody papa
No they can't take away the energy I no dey see dia papa
All I want is weed I wanna puff it like a rasta
Sslong as I gat loud and Hennessy and I'm on that cloud nine
I just wanna be high
Anytime when I be feeling like I dey low weed got me bouncing in the lord
I no dey shy when I'm with you
You're my bestie you're my jigga
And there's nothing that can take your place in me
Written by: Chukwuemeka Anyanwu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...