Credits

PERFORMING ARTISTS
Naomi
Naomi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Walter Ndilichukwu Egbune
Walter Ndilichukwu Egbune
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
WALLYS
WALLYS
Producer

Lyrics

I am not a shadow, I am not a voice unheard
I've got a place at the table
I am seen, I deserve
Mutual love, respect and peace
That's the ground for family bliss
When I'm free to speak, free to grow
Then the light of love can overflow
All my right no be fight
E dey bring us light
Respect me, I go respect you
Na so love go dey ignite
We dey build this home together
Side by side, no one under
When love dey flow like river
Children go grow with power
My right, our light
Na so we go shine so bright
My right, our light
E dey heal our heart and life
My right, our light
Na so we go shine so bright
My right, our light
E dey heal our heart and life
No be say na pride, I just wan be heard
If I dey cry for inside
E go spoil all the word
Husband wey dey listen
Wife wey dey reason
Na dem be real king and queen
We no go dey pretend
We go dey real
True love go be our shield
If I dey free, the love go grow
E go grow, e go grow
E go grow, e go grow
If you dey see me, I dey glow
You dey glow, you dey glow
You dey glow, you dey glow
Na understanding be the key
Make we live in harmony
All my right no be fight
E dey bring us light
Respect me, I go respect you
Na so love go dey ignite
We dey build this home together
Side by side, no one under
When love dey flow like river
Children go grow with power
My right, our light
Na so we go shine so bright
My right, our light
E dey heal our heart and life
My right, our light
Na so we go shine so bright
My right, our light
E dey heal our heart and life
My love dey where truth dey
Peace dey when we dey free
My right, our light
Together we shine bright
Oooh, eeehh eee
All my right no be fight
E dey bring us light
Respect me, I go respect you
Na so love go dey ignite
We dey build this home together
Side by side, no one under
When love dey flow like river
Children go grow with power
My right, our light
Na so we go shine so bright
My right, our light
E dey heal our heart and life
My right, our light
Na so we go shine so bright
My right, our light
E dey heal our heart and life
Written by: Walter Ndilichukwu Egbune
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...