Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kenny Kore
Kenny Kore
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kenny Kore
Kenny Kore
Composer

Lyrics

Hmm, say na me be this? Wa oh See my life don better, see the shame don waka They no go know say you don suffer, dem go call You ajebutter but you be real ajepako See the levels don dey change it makes wanna Give again and love again No be today e don teh na because you believe Na because I believe Because I believe Na because I believe Because I believe oh Na because you believe Because you believe Na Because you believe Because you believe Some people wey believe go say Na because you believe Because you believe Na Because you believe Because you believe See, Mummy no be you be this Remember say them no believe You go marry ehn, happy, yes You and daddy Raise pikins, raise your pikins pikins A lot of them, super pikins, super pikins, super pikins Just like me Na because you believe Because you believe Na Because you believe Because you believe Na because you believe Because you believe Na Because you believe Because you believe I believe in you (na because you believe) You believe in me, we believe in God (because you believe) Na Because you believe, ouuu Because you believe Imagine say, you no dey play lotto You still dey drive correct motto Imagine say (imagine) You no do mago-mago take Comot for ajepako Imagine say I go die one day but my name go remain great So great yea, in Jesus I believe, believe Na because you believe Because you believe (because I believe) Na Because you believe Because you believe (because you believe) Na because you believe Because you believe (believe, because you believe) Na Because you believe Because you believe (sing with me) Na because you believe Because you believe (I believe in you) Na Because you believe (You believe in me, we believe in God) Because you believe Na because you believe Because you believe (Mummy believe, daddy believe) Na Because you believe (brother believe) Because you believe (sister believe) Igbagbo o gbogun o, igbagbo o ma gbogun o What you believe you get, you get what you believe Abegi dakun stop to vex o, I can't repent o Baa mi loni, loni O ni kin woke, o ni kin woke, o fe so mi doge If I believe, o fe so mi dosa Yes indeed laye ti mo wa I believe, I will live, I'll be rich, yes indeed I believe
Writer(s): Rodney Jerkins, Lashawn Ameen Daniels, Fred Iii Jerkins, Kenneth Edward Pratt, Dominic Durham Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out