Lyrics

From the very, very first time when my body jam you girl Abi na because you dey smell nice or the type of eyes you get Whatever the case may be make you know say you gat a hold on me The Girl of my dreams, only you baby is it possible to see you again Sun dey shine, rain dey fall, wind dey blow, girl I think of you Weather for two baby where are you can't you see the way that I am missing you You making me dey fumble, I dey tumble I dey loose my mind Tell me how to make you realize, say na you be the reason When a strong man dey do totori aaa Baby wetin be the thing wey you put for my body (na lovinjitis aa ah) That thing wey dey officially make me misbehave (na lovinjitis aa ah) Baby wetin be the thing wey you put for my system (na lovinjitis aa ah) The same thing wey dey normally dey do me totori aaa (na lovinjitis aa ah) Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo My body dey do me somehow Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo My body dey do me somehow Je veux me perdre dans le flow de tes mots, être enivrée par l'odeur de ta peau Chérir chaque instant passé dans tes bras, baby désormais je n'appartiens qu'à toi Tu pourras faire c'que tu veux de moi, je te donne mon ccœur, mon âme Pour tes caresses j'emploierai tous mes charmes, baby Le son résonne, je m'abandonne et je frissonne au son de ta voix On est seuls au monde, les sentiments m'inondent Je ne passerai plus un instant loin de toi Je te suivrai où tu voudras jusqu'à ce que j'en perde le nord Je te dirai encore et encore que ma vie n'a plus d'importance Quand mon corps s'éloigne de ton corps Près de toi tout s'emballe, je ne peux plus résister (na lovinjitis aa ah) Perdue dans le brouillard, j'n'essaye plus de lutter (na lovinjitis aa ah) Je m'envole avec toi dans un tourbillon de baisers (na lovinjitis aa ah) Tu occupes mes rêves et chacune de mes pensées (na lovinjitis aa ah) Am the one who's searching, you're the one am calling Other guys dey halla for your swagalicious fire Sunny day or rainy day no matter the forecast Fine girl, me and you would be together Baby pour toi, je ferai beaucoup de sacrifices Je serai ta muse, baby je serai ta miss Je rendrai réel le moindre de tes délices Je serai à toi jusqu'au bout de la nuit lovinjitis Baby more Doctor tell me what I would do See my temperature rising aaaa aaa Baby wetin baby wetin baby wetin, baby wetin be the thing (na lovinjitis aa ah) Baby wetin baby wetin baby wetin baby wetin be the thing (na lovinjitis aa ah) When ever you see me act like cococococo (na lovinjitis aa ah) When ever you hear me chant cocococo (na lovinjitis aa ah) Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo My body dey do me somehow Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo Baby give me some more (baby my body dey do me somehow) Come on baby give me some more (baby my body dey do me somehow)
Writer(s): W. Ofuasia Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out