Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Alight Rhap
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Alight Rhap
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wanted Beatz
Producer
Lyrics
Ohr Oh lord the boy is here again
As I dey do am make I no do am in vain
Ion do it anyhow I dey do am with my brain
Cause if I no make am. Just Tell me wetin be my gain
Being awhile in this game. Baba I wan make them feel me
Even when I’m in the light. Ain’t nobody See me
Even When them see me. Them still tryna kill me
Times when I’m sad. Mom motivation only heals me
I was birth in the game. Been striving from the Genesis
i faced many battle i still conquered many Nemesis
I Got many friends.Yeah I still got some frienemies
The day they gave birth to you.Yh” You’ll got some enemies
as I dey sing the song baba. I wan make they hear me
Pop with my ****’s. Make bad belle no go near me
As I dey waka make plenty kele dey stare me
Drive dem crazy with my rap nah me be the stearing
Yea I wan I blow Worldwide make I blow pass Cigarette
In Anything Wey i dey do Baba Make I no regret
Any songs wey I dey drop baba I wan make dem feel dem
If they tryna do me bad. One time make you kill them
I knew dem bad belle might come thru. Thats why I prayed to God
i Prayed Too God. For this life Make I no see my mates dey Dodge
Ain’t do it anyhow I already Got the strategy
Live our life the Right way we don’t pray for Tragedy
I Bounce on any beat Wella cause I got the energy
Ain’t Scared. I got Energy From the Genesis
i pray for more life Prayed for more blessings
Live my life to fullest “Yh” No more agressive
Money I be stacking
Bad sense I been lacking
Go out with the geng Geng soon I’ll be back in
Sad in my mind But outside Ive been laughing
Gotta reach the success it Been awhile I’ve been driving
I dey pray all my life
Cause nah everyday I dey strive
Money for my mind you know nah moto e dey drive
Guy wey fine wey fit Nack her”Nah poco she dey like
She know no say I like that thing me go like to patronize
Imma do am 1 time
Do am 2 times
Do am 3 times
Even do am 4 Times
Imma do am On Time
Do am Good times
Do am Free Times
Even do am Rough Times
Wanna Count many Bucks Count many dollars
Cause Gees ain’t loyal.all Those **** them be Judas
The P is for their Dude They still fuck thier Dude ass
We live And Leave “Yh” (Rip To the Fallen Soldiers)
Oh lord the boy is here again
As I dey do am make I no do am in vain
Ion do it anyhow I dey do am with my brain
Cause if I no make am. Just Tell me wetin be my gain
Oh lord the boy is here again
As I dey do am make I no do am in vain
Ion do it anyhow I dey do am with my brain
Cause if I no make am. Just Tell me wetin be my gain
Written by: Alight Rhap