Credits

PERFORMING ARTISTS
Alight Rhap
Alight Rhap
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Alight Rhap
Alight Rhap
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wanted Beatz
Wanted Beatz
Producer

Lyrics

Man i believe say one day e go be
Baba magbagbe mi I keep trying make I win
So me go down on my knees
I pray to baba for his Peace
Guide my path on the road man I’ve been chasing my dreams
From my mouth to the God hears
So many days man I’ve shed tears
But inner me me no get fears
Been through allot man I’ve done stress
Did it I get conscience
Badman I keep it 100
Step on beat man I’m wanted
Man dey face things out there
Then I keep vibing all night long
(Long long long long)
Ki isoro mi ba odo lor
(Ki isoro mi ba odo lor)
Dem say this life nah turn by turn
(life nah turn by turn)
Baba when e go reach my turn
(when e go reach my turn )
Anyhow e be sha dey thank god
Keep my head up man I stack up
Nah person wey fall nah him go stand up
M N B G man No Be God o
Man no Be God Wo wo wo O
M N B G man No Be God
Been down for a long days
Ile adura for like 10 days
left alone so I run race
So many things wey man don face
Ojutori ibi shi mari ire
Guide my path I’m on free way
Imma do my thing do my thing my own way
After The rain suns gon shine
Ti aye ban je aye man im gon shine
Mokepe oluwa kepe baba I’m born to shine
Doing prayers I’ve been fasting
When e go be now I’m asking
Baba jor wa dasi
Make my life fantasy
Then I keep vibing all night long
(Long long long long)
Ki isoro mi ba odo lor
(Ki isoro mi ba odo lor)
Dem say this life nah turn by turn
(life nah turn by turn)
Baba when e go reach my turn
(when e go reach my turn )
Anyhow e be sha dey thank god
Keep my head up man I stack up
Nah person wey fall nah him go stand up
M N B G man No Be God o
Man no Be God
M N B G man No Be God
So I feel it in my soul
(Long long long long)
Many things I do
(Ki isoro mi ba odo lor)
Jara di Dara do
(life nah turn by turn)
Many shit things I do
Ki baba magbo ohun mi o
Many things I want iwo lo mo ohun to ohun mi
Everyday by day o then I talk to you o
Baba gbo ohun mi o
Written by: Alight Rhap
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...