Letras

7 o'clock, wo mba yɛ M'afrɛ wo phone saa wo nfa yɛ 2:30 wo ndaa yɛ Call waiting If I getty wing like an Eagle I will fly to anywhere you dey Make I be your superhero (O Yeah) Tell me what be your pin code, So I go open all the doors for your heart What be the issue 'Cause I dey feel the melody, when we dey just you and me We go dey spiritually If you dey feel the melody, make you love me tenderly Anyway spiritually (O lo lo) Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah Sumor mi yeah yeah Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah Sumor mi yeah yeah Awula ikɛ baa sumor mi yea yeah Sumor mi yeah yeah Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee 7 o'clock, wo mba yɛ M'afrɛ wo phone saa wo nfa yɛ 2:30 wo ndaa yɛ Call waiting When I dey sick, when I dey sick Girl your body, be my medicine And girl your kiss, my remedy Nobody else only you and me girl See I go love you taya oo You're my heart desire oo baby You wanna love be fire oo Love be fire oo See I go love you taya oo You're my heart desire oo baby You wanna love be fire oo Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah Sumor mi yeah yeah Lobi ikɛ baa sumor mi yea yeah Sumor mi yeah yeah Awula ikɛ baa sumor mi yea yeah Sumor mi yeah yeah Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee Baby ikɛ baa sumor mi yeah yeah ee 7 o'clock, wo mba yɛ M'afrɛ wo phone saa wo nfa yɛ 2:30 wo ndaa yɛ Call waiting 7 o'clock, wo mba yɛ M'afrɛ wo phone saa wo nfa yɛ 2:30 wo ndaa yɛ Call waiting
Writer(s): Oluwatosin Ajibade, Darryl Bannerman Martin, Emmanuel Nwosu, Gregory Newman Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out