Letras

Badman dey here o I remember when I tell you say I want you You say nah nah nah eh Now na me dey make you smile you dey happy like yay yay yay yay Abi you been feel say I want chop your money, I want chop your body (abi you been feel say) I want do you durty, I want play you street oh Sisi farabale No be me go break your heart oh Farabale I can't fit break your heart oh Farabale No be me go break your heart oh Farabale I can't fit break your heart oh Follow me go baby Ori mi ko ore mi ko baby Ori mi ko baby Ori mi ko ori mi ko baby Baby I'm ready o I'm ready o Girl I go give you all my love I'm ready o I'm ready o Girl I go show you all the love Baby I no dey send o wetin people talk Say me I go dey by your side Girl like oluma rock I go stand gidigba Say girl I no go move for nobody Girl dem know no o Wetin I dey feel deep down for my soul But if dem know o I swear dem go spoil our heart oh whoa Sisi farabale No be me go break your heart oh Farabale I can't fit break your heart oh Farabale No be me go break your heart oh Farabale I can't fit break your heart oh Follow me go baby Ori mi ko ore mi ko baby Ori mi ko baby Ori mi ko ori mi ko baby Baby I'm ready o I'm ready o Girl I go give you all my love I'm ready o I'm ready o Girl I go show you all the love Anywhere you go na you dey my mind Anytime I sleep I dey dream of you Girl you are a blessing to hold mankind Na who no get sense na go waste your time I say Badman go dey for you Badman go dey for you oh Bad man go dey for you Badman go dey for you oh So baby call me call me call me call me call me When you need me eh So baby call me call me call me call me call me When you need me
Writer(s): Godson Ominibie Epelle Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out