Vídeo musical

Presentada en

Créditos

COMPOSITION & LYRICS
Oluwasegun Pelemo
Oluwasegun Pelemo
Songwriter

Letras

How far Ese dor buy Benz o (Mad o) Jubril dor buy Range Rover (Mad o) (Really) Shey you dor Dey mad ni Mr Pelez Na me Dey here so Dem say riches Na vanity Alaye Poverty sef Na vanity Shey you never tire To Dey shout mad o Anytime you see Ferrari o Shey you never tire To Dey shout mad o Anytime Benz drive Pass you o Work o My brother hustle Yeh yeh yeh ye Owo is necessary o Work o As you Dey Hustle Prayyyyyy Oluwa Go do something o I know you want To live lavida local I know you have a dream You want your own car I know you like to travel Travel overseas Owo is necessary o I know you want to jolli I know you like to party Owo lo fi do something o Work o My brother hustle Yeh yeh yeh ye Owo is necessary o Work o As you Dey Hustle Prayyyyyy Oluwa Go do something o Oluwa Funmi Owo o Funmi dollar I want to blow like trumpet o Oluwa Funmi Owo Pound sterling I want to blow like trumpet o Blow like trumpet Parara parararara I want to blow Like trumpet o Blow like trumpet Parara parararara I want to blow Like trumpet o Dem say riches Na vanity alaye Poverty sef Na vanity yeh yeh You better choose wisely Before you lose your sanity Owo lo fi do something o Na poverty Make mama Mary Marry mad man Owo is necessary o Na poverty make Malaria kill man pikin Owo lo fi do something o I love my baby girl No be for mouth o Owo lo fi do something o I know is Benz or nothing I know you want Bugatti Owo lo fi do something o Work o! My brother hustle Yeh yeh yeh ye Owo is necessary o Work o As you Dey Hustle Prayyyyyy Oluwa Go do something o Oluwa Funmi Owo o Funmi dollar I want to blow Like trumpet o Oluwa Funmi Owo Pound sterling I want to blow Like trumpet o Blow like trumpet Parara parararara I want to blow Like trumpet o Blow like trumpet Parara parararara I want to blow Like trumpet o Omo na billion dollars Talk we Dey talk For here
Writer(s): Oluwasegun Pelemo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out