Letras

Hey (Coughs) Wonder Talking shit about life Omo This is the life that we live in oh Some dead but them dey among the living oh This is the life that we live in oh Some dead but them dey among the living oh I know the rules of life have been through heaven and hell So you should listen when i speak have always got a moral too tell Sinner dey judge another sinner because he sin another sin Criminals judging criminals because he steal another thing Life of a man no easy bobrisky had to leave From one problem to another my guy it's hard to live No let another man success make you think say you no dey try The street no be competition see my brother you dey try Good things don't come easy he dey slow like codeine Work hard and get patience bro the success is loading Life isn't fuvking easy na just grace wey take dey live am Tommorow gonna be better so my guy work and believe am Them no go ever help you if dem no go benefit Chairmanship na me dey hustle but na you dey benefit Rap na my only weed oh am a lyrical smoker Always laughing while rapping am a lyrical joker The lyrics are my story i bring music from the soul Whatever you reap guy know say na weytin you sow Government stealing from the people he don turn to normal thing The police is your friend he don turn to another thing This is the life that we live in oh Some dead but them dey among the living oh This is the life that we live in oh Some dead but them dey among the living oh This is the life that we live in oh Some dead but them dey among the living oh This is the life that we live in oh Some dead but them dey among the living oh Lost a lot of brothers in the streets i really want too see again Tryna get over it but i still dey feel the pain Funny how dem claim family when you don start to make am Don't blame me for the hard drugs he get why i dey take am Find a way to survive guy no brother for the jungle Na vasa you wan take live life oboy you need to hustle Nobody dey for you it's high time you realize Once again nobody gat you so guy you for dey wise Enemies everywhere bro mind who you call your friend Make that move you want to make oh he fit go make you trend Brother dey kill brother the street no longer safe Too much trust don lead many into an early grave Am on the road to success and i no go match break I don't believe in love oh my nigga that's fake The only true love that you get is from mama and Jehovah Hard times must surely go cos no condition lasts forever This is the life that we live in oh Some dead but them dey among the living oh This is the life that we live in oh Some dead but them dey among the living oh This is the life that we live in oh Some dead but them dey among the living oh This is the life that we live in oh Some dead but them dey among the living oh And i know before i die they must surely celebrate me Kida wonder go blow oluwa go elevate me Nobody go believe you if you no believe yourself You can't stand my success? if you no fit kill yourself My nigga friends are too fake like photoshopping You can never please a man you like take them for shopping Jump any sea climb any tree until i make am Being real to the game swears well i no need to fake am Life is hard bruh
Writer(s): Kida Wonder Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out