Letras

Ah-ah I no come here for introduction You don't need to know my name oh Baba God ohh, who am I to challenge you? I just have few questions that I have to ask you Mo mo wi pe Engbomi I know You are listening I'm here to talk to you about us, Baba E be like say you don dey forget us, Father We don't get to do what others are doing They can change their phones but we have to pay for shows For the family, dem think say we don make am How I wan explain say "money no dey enter"? Wish I was a rapper, I foh talk am better Come and save me, Lord, I think I don dey mental (ha) No fit let my younger brother do this music thing 'Cause wetin my eyes don see, omo, no be small thing You call yourself my nigga, you don't even know my last drop But, when dem celebrities drop song, na hin you go first chop I no vex for you, my brother, you know, it's all love God go bless me and you, and, we go meet at the top I still dey text my mumsy "to do me five k for sub" Mofe fishe broadcast l'ori WhatsApp mi ni, sh'egbo? All this WhatsApp people, omo, dem no dey show love "Make I comot you for my BC", l'enu e, Lekan? Why you come collect my number if you no fit show love? I'm blocking you all for real after dropping this one Truth is bitter, I go say this for the better Won ni "kila fe da?", oju yin ma toh ja Gave them "Joy Is Coming", and I felt like it was coming Gave them "Hustler", feel like I'm popular, ah-ah Life oh-oh, life oh-oh-oh (ahh, ah-ahh) Of an upcoming, of an upcoming (ah-ah) Oju tiri, yeah, ye-ah, ah-ah-ah (BlaQmix shii tulio pulio black)
Writer(s): Akande Basit Olamilekan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out