Letras

Ahhh ahh ohh ahh Say them call me Boy C Ahhh ehhh ahhh ahh All this mix signals been killing me (they be killing me) My eyes are open but I no see (rara oo oo) Not in the prison but am not free (am not free) I just hope one day I'll find my peace oo (find my peace) I was told to follow who know road oo But who know road self don lost ooo If not today then tomorrow (tomorrow) I know one day I will find my peace ooo Bayi kor ni o ma rilo Shey this na sapa or person don dey poor Mio bawon du first kon kami m'owon Protect the homeless bami shanu won oo Bayi kor ni o ma rilo Shey this na sapa cause person don dey poor Mio bawon du first kon kami m'owon Protect the homeless bami shanu won oo Ogun totishe otun gberimo As e come dey be kofeyemi mo When I go blow tin ma jade tan Iwo lonipe kemi mashe forh A'njola Jesu pelu Muhammad All over the world baba jekan damimo Abiyamo lawon to bi mi jekan jeun omo Na money I want o, baba come and give me more Bayi kor ni o ma rilo Shey this na sapa or person don dey poor Mio bawon du first kon kami m'owon Protect the homeless bami shanu won oo (BlaQmix shii tulio pulio black) (A'njola Jesu pelu Muhammad) (All over the world baba jekan damimo)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out