Letras

Now listen to me now My brothers and sisters I beg you now listen to me now Oh now listen to me now My brothers and sisters I beg you now listen to me now They na be man (Which man?) Wey talk oyinbo well well to rule our land o (That man!) Oh yes Him talk oyinbo pass English man! Him talk oyinbo pass America man (him talk oyinbo pass English man) Him talk oyinbo pass French man (him talk oyinbo pass English man) Me I say him talk oyinbo pass Germany man (him talk oyinbo pass English man) The better oyinbo you talk The more bread you go get School start na grade four bread B.A. na grade three bread M.A. na grade two bread Ph.D na grade one bread The better oyinbo you talk The more bread you go get They na be man (Which man?) Wey talk oyinbo well well to rule our land o (That man!) Him talk oyinbo pass English man! Him talk oyinbo pass America man (him talk oyinbo pass English man) Hear it! One more time First thing for early morning Na newspaper dem give us read First thing for early morning Na newspaper dem give us read The oyinbo wey dey inside Petty trader no fit to know The oyinbo wey dey inside Market woman no fit to read The oyinbo wey dey inside Na riddle for laborer man Inside the paper Lambastical dey Inside the paper Ipso facto, dey that one na Latin Inside the paper Jargonism dey Inside the paper Youth delinquency dey Who be delinquent? Na dem be delinquent Who be delinquent? The oyinbo talker delinquent Who be delinquent? It no be me o They na be man (Which man?) Wey talk oyinbo well well to rule our land o (That man!) Oh yes Him talk oyinbo pass English man! Him talk oyinbo pass America man (him talk oyinbo pass English man) (Him talk oyinbo pass English man) (Him talk oyinbo pass English man) Him talk oyinbo pass Germany man (him talk oyinbo pass English man) Me I say him talk oyinbo pass French man (him talk oyinbo pass English man) (Him talk oyinbo pass English man) (Him talk oyinbo pass English man) (Him talk oyinbo pass English man) (Him talk oyinbo pass English man) (Him talk oyinbo pass English man) (Him talk oyinbo pass English man) (Him talk oyinbo pass English man) (Him talk oyinbo pass English man) (Him talk oyinbo pass English man) (Him talk oyinbo pass English man)
Writer(s): Fela Anikulapo Kuti Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out