album cover
Erima
6,519
Afro-Beat
Erima fue lanzado el 28 de septiembre de 2023 por SM Entertainment West Africa Limited como parte del álbum AWESOME - EP
album cover
Fecha de lanzamiento28 de septiembre de 2023
Sello discográficoSM Entertainment West Africa Limited
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM100

Video musical

Video musical

Letra

[Intro]
Yeah
Oh na na na na
Iyoo, iyoo, iyoo, iyoo, iyoo
Yeah yeah
[Verse 1]
My house rent and gold, say me I go give to you if you want am, ah
Take me and go, 'cause e be your rat wey don shoot my hunter, ah
And na you be the one I think of
The one that in my head and I fit call
And your body make a bad man fit love, girl
Oh yeah
[PreChorus]
Dem say Golibe fit dance
And Vanessa na woman leader
But na you wey dey gimme ginger
Uh lo lo lo ah
[Chorus]
My Erima set oh
Erima fine
Erima, say make you back up and whine oh
The way go down, omo, say me I like oh
Yeah yeah, ah yeah
Erima set oh
Erima fine
Erima, say make you back up and whine oh
The way go down, omo, say me I like oh
Yeah yeah
[Verse 2]
The way she dance and bounce it dey set my soul on fire
You affi take my soul and you be my one desire, uh uh
Confide in
Girl you be the one me I confide in
Whatever you want, baby, I'm buying
Say me affi give you fuck till the mornight
[PreChorus]
Dem say Golibe fit dance
And Vanessa na woman leader
But na you wey dey gimme ginger
Uh lo lo lo ah
[Chorus]
My Erima set oh
Erima fine
Erima, say make you back up and whine oh
The way go down, omo, say me I like oh
Yeah yeah, ah yeah
Erima set oh
Erima fine
Erima, say make you back up and whine oh
The way go down, omo, say me I like oh
Yeah yeah
Written by: Alexander Adewunmi Adelabu, Oresile Oluwaseun Joshua
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...