album cover
FOCUS
7,299
Alternative
FOCUS fue lanzado el 12 de abril de 2024 por Kemuel, with exclusive license to ONErpm como parte del álbum Clouds
album cover
ÁlbumClouds
Fecha de lanzamiento12 de abril de 2024
Sello discográficoKemuel, with exclusive license to ONErpm
LanguageEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM97

Video musical

Video musical

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Kēmuel Emmanuel
Kēmuel Emmanuel
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Kēmuel Emmanuel
Kēmuel Emmanuel
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Wondah
Wondah
Producción

Letra

[Verse 1]
Cross on my chest me no fear any mortal human wey dey breathe and bleed like me
Come from a place called PH City but you no go know till you come try me
I understand say many people no like me
But wetin concern me
Life show me pepper, I grind am use see front
Make nobody dey come whine me (Oh oh)
[Chorus]
If I give up, I don fck up
Success no get shortcut
I no fit lose focus oh no
If I give up, I don fck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no
[Verse 2]
Come any day any weather
(Me I stand fit)
Whether na check or checkers
(Me I stand fit)
Me I dey fight like Jedi
For the things I desire
Whether I drink cold water
Whether I drink hot water
Me I no go fit tire
Tire to chase my wire
[Chorus]
If I give up I done fck up
Success no get short cut
I no fit lose focus oh no
If I give up I don fck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no
[Outro]
If I give up I done fck up
Success no get short cut
I no fit lose focus oh no
If I give up I don fck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no
Written by: Kēmuel Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...