Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Balloranking
Balloranking
Canto
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
Canto
COMPOSICIÓN Y LETRA
Balogun Olamilekan
Balogun Olamilekan
Autoría
Ojogwu Tochukwu
Ojogwu Tochukwu
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Sparbz
Sparbz
Producción

Letra

[Verse 1]
Ki ire mi ma kọja mi
Tabataida fun ọta mi
Tori jẹjẹ mo n lọ brother mi, jẹjẹ mo n lọ brother mi
Anybody badder than me
The best you can see, yeah
I’m on top of the world, and I’m feeling free
[Chorus]
Pass me the light, let's light up the night
Your beauty shines and I'm ready to fly
Pass me the light, let's light up the night
Your beauty shines and I'm ready to fly
[Verse 2]
O ya, pass me the backwoods
Na the thing wey Dvpper gimme I go pack put
Ballo sound who? Me I go load up pistol
I no measure anything I took a handfull
My shawty smoke a lot of ganja
Sotey NDLEA love am like naira
Wey the ounce, wey the yay, wey the colos?
I go mount, na their town we dey burn unnanounced
[Verse 3]
Dem dey come my house (House)
And If them carry Igbo come
She go cook big chaw then I off her blouse
Na me be the person wey dey shoot
I can never end up like a crook
All my haters think I'm due meanwhile my rent is very very new
I am very very good
So far say my chiba na Cali with Azul
[Chorus]
Pass me the light, let's light up the night
Your beauty shines and I'm ready to fly
Pass me the light, let's light up the night
Your beauty shines & I'm ready to fly
Written by: Balogun Olamilekan, Daniel Ugowe, Ojogwu Tochukwu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...