Video musical

Video musical

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
OGC
OGC
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Obulata Godson Chijindu
Obulata Godson Chijindu
Composición
Akinyinka Kuham Oladimeji
Akinyinka Kuham Oladimeji
Composición
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Graeye
Graeye
Producción

Letra

Shey you don see oh? (Shey you don see?)
I no holy (I no holy)
I dey smoke kpoli, e been no funny (e no funny)
Omo ola le le
Kaki no leather (leather)
I just want my cheedah (I just want my cheedah)
I no fit dey wait e
Say it's now or never
Brother, no dey foh (no dey foh)
The picture getting clearer
The future getting closer
Shey dollar ti naira
Day must break, so we one step nearer
E go be your era
**** dey suffer (suffer)
Baddies dey suffer (baddies dey suffer)
My brothers dey para
Say them handcuff me take me to jailer (take me to jailer)
Me sef dey suffer
But e go better
Jah sef go set am o (Jah sef go set am o)
Devil set trap, me I jump am (me I jump ah), eh
Say me sef go make am o (say me sef go make am o)
Plenty money in my bank but I still want more, (eh) but I still want more
20 baddies in my room and I still want more, say I still want more
Gone are those days wey be say them dey sleep on us, them been sleep on us
I always knew one day it will set for us, I no holy

I always knew one day it will set for us
Dance makossa, Dance awilo
Before them go say you no need casamigo
One time for my niggies, one time for my adugbo (owo meji fun enyan kan, baba)
Good morning my neighbor, how do you do?
Good morning my neighbor, how are you doing?
Convincing investors election to win
Good morning my nei-
Good morning my neighbor, how are you doing?
Shumo kpori kpa wa wo
Tori ba she re
Ole jari ba ju ta ton
Tori ba she re
Owo jumi ni kpa kpa
Moto ni ko dowo
Imgba de mi gbafe
Referee lofe jowo oh
**** dey suffer (suffer)
Baddies dey suffer (baddies dey suffer)
My brothers dey para
Say them handcuff me, take me to jailer (take me to jailer)
Me sef dey suffer
But e go better
Jah sef go set am o (Jah sef go set am o)
Devil set trap, me I jump am
Say me sef go make am o
Plenty money in my bank but I still want more, (eh) but I still want more
20 baddies in my room and I still want more, say I still want more
Gone are those days wey be say them dey sleep on us, them been sleep on us
I always knew one day it will set for us, I no holy
Plenty money in my bank but I still want more, (eh) but I still want more
20 baddies in my room and I still want more, say I still want more
Gone are those days wey be say them dey sleep on us, them been sleep on us
I always knew one day it will set for us, I no holy
Written by: Akinyinka Kuham Oladimeji, Obulata Godson Chijindu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...