album cover
FaceCard (Only Me)
13,627
Music
FaceCard (Only Me) fue lanzado el 13 de septiembre de 2024 por Chocolate City Music como parte del álbum GEM - EP
album cover
ÁlbumGEM - EP
Fecha de lanzamiento13 de septiembre de 2024
Sello discográficoChocolate City Music
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM100

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Noon Dave
Noon Dave
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
David Oluwaseun Obafemi
David Oluwaseun Obafemi
Composición
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Auxxi
Auxxi
Producción

Letra

[Verse 1]
Believe that, say they no go hear wetin?
Yo Auxx
[Intro]
I no fit code my feelings
Melody to my riddim
When you dey here na the best kind feeling
Your facecard no decline all season
Know say distance no go fit spoil tings
If i no pick when you dey call me
Ọmọ na work I dey
Me I dey kọrin kowo pe o, kowo pe
Thunder go fire any man
Wey dey reason my erima
No wan see you with anyone
Make dem free my erima
And i dey let dem know
Only you dey snatch my soul
I dey feel am for my bone
[Chorus]
And any time wey you need some love
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Go love you
And any time wey you need some love
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Go dey for you
[Verse 2]
Girl, i go dey for you, not only when the night is young
Many tings bother man, but you give me peace and comfort
Girl, i mount your domot
And i no go fit to comot
I no fit leave your side oohh oohh
[Chorus]
And any time wey you need some love
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Go love you
And any time wey you need some love
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Only me, only me go love you
Go dey for you
Ouuuuu
Written by: David Oluwaseun Obafemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...