album cover
Many Things
2,416
Afro-Beat
Many Things fue lanzado el 26 de junio de 2024 por REBIRTH Music como parte del álbum Many Things - Single
album cover
Fecha de lanzamiento26 de junio de 2024
Sello discográficoREBIRTH Music
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM70

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Ys.manrasta
Ys.manrasta
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Nwabundu Solomon
Nwabundu Solomon
Composición, Letra

Letra

Omo love don do me many
So many things
I no wan no story from any chick
I just wanna do me everything
I just give so many thing
 Omo love don do me many
So many things
I no wan no story from any chick
I just wanna do me everything
I just give so many thing
My p no de rest
Thing wey de rise even if I collect peck
Konji for neck made me de spend pass wetin I get
One thing I vex but wetin de calm me down na for bed
I de fly like bird de come when I hear say baby I am wet
All the money wey I gather when I dey for mainland
Don finish for your body you be killer
Nobody tell me say na so e de be for day one
My darling I swear you be biller
Something wey de sweet like butter and bread
Baby chere kam were
Delilah wey want to cut my dread
With a thing wey de scatter my brain
Omo love don do me many
So many things
I no wan no story from any chick
I just wanna do me everything
I just give so many thing
 Omo love don do me many
So many things
I no wan no story from any chick
I just wanna do me everything
I just give so many thing
No ask me wetin be your body language
Please avoid bandage
All the feelings wey I been get don fade
You can’t catch me with your net
I gave my life to Christ cus me I want to the rise
I cast and bind all things wey make me no dey wise
Carry the love the go I no want am I dey alright
Shey you de hear me wella though everthing about you wide
E come be like say na Yama de hold me for chain
I can’t lie baby I be mugu then
Now I e come be like say I no de feel any pain
Wether you be thick motherfucker I no go send
Omo love don do me many
So many things
I no wan no story from any chick
I just wanna do me everything
I just give so many thing
 Omo love don do me many
So many things
I no wan no story from any chick
I just wanna do me everything
I just give so many thing
Written by: Nwabundu Solomon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...